Intro
Yagayo dey call me cool j bryte lolo, lolo,lolo.....
Vs1
I steep out
I see see
Sexy girl with that sexy look
The way she whine her body
Left and right
She fitty make guy man
To go menta
And everytime she pull up
In the hood
Even aboki man dey shout.....
Wayo Allah
Everything opor opor opor po po po opo opo
Uruvo opor
Backside be like Nicki minaj
Frontside be like rihana
And everytime she pull up
On me
See I dey feel like I'm on top of the world
(Chorus)
Fuck dat shi***t
Bone dat
Me I don't care wetin
Dem talk about you my baby girl
As long as you dey my side
Lu.... Lu lu lu
Lu lu lulu lu lulu
Vs2
3x dey call me
Cool j bryte
2x dey call me
Yagayo master
2x odoba
2x dey call me
Banana King ah
3xGirl i fit
Make you come
2x girl i fit
Put it inside
3x girl I fit
Make you scream
O nananana "inya"
For your sake I will go
To church and pay my tithe
The front seat I go dey, dey,
I go dey pray to papa God
Say, say,make he guide us
And protect us
Make no evil come between us girl alright!!
(Chorus)
Fuck dat shi**t
Bone dat
Me I don't care wetin
Dem talk about you my baby girl
As long as you dey my side
Lu,,,,
Lu,,,, lu lu
(Out through)
Girl I will make you come
Girl I will make you feel so nice "inya"
Comments
Post a Comment
Drop your comments